[Music Lyrics] Wizkid – Blow



Off Wizkid’s label, Starboy released EP titled “SoundMan” we present to you “Blow” by Wizkid and Blaqjerzee.


Due to tons of messages requesting for the Lyrics, here we bring to you the Lyrics to the new tune.


In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside with the Lyrics.


Listen & Download “Wizkid – Blow” below;





LYRICS


[Intro]
Oh yeah yeah yeah
Eehhh mo gbe o eee
(Blaq Jerzee on the beat) (chii)
For the girl for the girl dem
Bad man for the girl, for the dem
Are you fe-feeling feeling that
Release it


[Verse 1: Blaq Jerzee]
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe


[Chorus: Wizkid]
Yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy
Jo fun alhaji oo


[Verse 2: Wizkid]
Baby make i yan you different tori
See the feeing you give me
My girl, e dey enter body oo
I beg you do me small small
I beg you do me no be rush
That girl baby blow blow blow
Oya baby blow blow
Blow blow fun daddy yo yo
Blow blow like mummy yo yo
Blow my cassava yo, wo wo
Oya baby blow blow
Blow blow like mummy yo yo
Blow blow daddy yo yo
Oh my baby blow blow blow
(release)


[Bridge: Wizkid]
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah


[Chorus: Wizkid]
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy
Jo fun alhaji oo


[Outro: Blaq Jerzee]
Say say
You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)


[Outro: Wizkid]
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe


The End!!!




Thanks for checking out Lyrics on Prettyloaded, We so much Appreciate you.

Dear Upcoming Artistes – Here Are Some Important Articles You Should Read

Dear Upcoming Artiste,

Thanks for opening this page, we appreciate you for doing that – you will blow by the special grace of God 🙏

We understand the struggle perfectly, we know what you are going through but the God that blew those you are looking up to today is still very much alive (E no even fit die self). He will surely do yours if you do the right thing as regards your Music career.

NOTE:- If you know you don’t want to blow, please don’t read any of the Posts below.

Let’s go 👇

➦ Upcoming Artistes!! You Don’t Need A Record Label Or Deal To Make Money This Year

 6 Reasons Why You Need To Promote Your Song Or Video On Prettyloaded Massively This Year!

 A MUST READ!!! Why Prettyloaded Is The King Of Online Promotion In Nigeria

 A MUST READ!!! How To Become The Next Celebrity, Musical Artiste Worldwide With This Steps.

Want to chat with us?

Click Here! To chat us Online

No comments:

Powered by Blogger.